BBC News, Pidgin – Home
Top Tori

Pastor Adeboye react to insecurity wey dey rise for Nigeria
Di Redeemed Christian Church of God (RCCG) wey be one of di largest Pentecostal Church for Africa don clear di air on wetin dem call “false narratives” wey dey spread about di Church and di General Overseer Pastor Enoch Adeboye.
8 hours wey don pass

US go close down 30 embassies across African cities
US don annouce say dem go cut down 30 US embassies and consulates wey dey process visa application to Africans and leave 20 in di coming week
6 hours wey don pass

Rivers of drama as reinstated APC faction sack govnorship candidate wey Wike dey suppport – wetin go happun next?
Several oda candidates wey align wit di minister also emerge as APC flagbearers for di National Assembly and State Assembly elections.
2nd June 2026

Wat next afta political parties name dia presidential candidates?
Although political parties don announce dia candidates, mata still full ground sake of internal party wahala. So wetin go hapun next?
1st June 2026

Bowen: Trump need make dis war end but Iran no dey gree
Under pressure from di polls and Gulf allies, di White House dey push for a deal but Iran want concessions.
1st June 2026

Oyo teachers start strike ova kidnapped students, Tinubu approve 1,000 forest rangers
Di National Union of Teachers say di strike go bicom nationwide somtin if govment no secure di release of di Oyo State teachers and students fast-fast.
1st June 2026

Grammy-winning Nigerian director explore role wey im grandpapa play for Biafran War
Filmmaker Meji Alabi direct landmark BBC Africa Eye documentary about Nigeria civil war.
1st June 2026

Nigerian political parties wey don announce dia presidential candidates for 2027 general elections
BBC News Pidgin chook eye to look some of di candidates wey dia party don alreadi announce and dose wey win as flagbearer to represent dia party for ballot during di 2027 presidential election.
31st May 2026

NDC confam Peter Obi as presidential candidate, invite Kwankwaso to face Tinubu, Atiku for 2027 election
Former Anambra State govnor Peter Obi na di only one wey pick nomination form for di president seat and dem announce am to be NDC main flag bearer.
30th May 2026
Ginger Me
Dem no support media player for your device
02:34 Video, ‘Dem reject me for school becos of my condition’, Duration 2,34
02:22 Video, Usmanu Danfodiyo burial site dey serve as Mecca alternative, Duration 2,22
02:49 Video, ‘I no expect say my 500 loaves of bread dress go go viral’ – Queen Mercy Atang, Duration 2,49
02:53 Video, ‘Anytin wey you wan do dey possible’ – Female horse doctor, Duration 2,53
03:10 Video, ‘Controversy nearly put me for depression’ – Carter Efe, Duration 3,10
01:29 Video, ‘My greatest challenge na my condition but pipo want me’, Duration 1,29
01:51 Video, Wetin inspire your faves for dia AMVCA moments, Duration 1,51
01:25 Video, How Nigerians repatriation from SA go happun, Duration 1,25
03:18 Video, Family of Nigerian man wey police kpai seek justice, Duration 3,18
02:46 Video, ‘If acting bin no work out, I for dey Canada’ – Tobi Bakre, Duration 2,46

Nigerian teachers protest abduction of schoolchildren and teachers as victims still dey captivity for ova two weeks
Residents, labour activists and civil society organisations for di three states enta di streets to demand for di release of di victims and also dey ask diauthorities to strengthen efforts to address di worsening security situation for Nigeria.
2nd June 2026

Two pipo die for di Kenya protests against US Ebola quarantine centre plan
Di US plan don make di public dey vex and e don lead to demonstrations near di site of di proposed treatment facility.
2nd June 2026

Why Ghana authorities suspend fresh registration of citizens for evacuation from South Africa, warn against non-essential travel
Ghana warn citizens against non-essential travel to South Africa as xenophobic attacks increase
2nd June 2026

Rivers community Ofiomina-ama Alakiri wia fire dey burn on top water ova two years
Ofiomina-ama Alakiri community dey call for di Nigerian govment to stop di fire wey dey burn on top water and pollute di environment.
1st June 2026

‘Anytin fit happun to me now’ – Gay pesin cry out afta Ghana parliament pass fresh anti-LGBTQ bill
LGBTQ pipo and advocates no want make Ghana president sign di new anti-gay bill wey parliament pass on 29 May 2026 sake of say e go make pipo live in danger of arrest and prison terms.
1st June 2026

Ojude Oba 2026 in fotos: Di living gallery of Yoruba culture
One of di biggest highlights of Ojude Oba na di parade of di regberegbe groups. Dis age-grade groups dey arrive in coordinated outfits, dey dance and celebrate in grand style.
29th May 2026

We neva solve all di problem but we don lay better foundation – Tinubu
Nigeria President Bola Tinubu don assure Nigerians to build kontri wey go work for di citizens.
29th May 2026
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.

Ghana parliament pass new anti-gay bill wey go jail pesin wey engage in same sex up to three years
29th May 2026

Na only 295 Ghanaians dey eligible to board di plane for repatriation – South Africa authorities
28th May 2026

‘Dem attack me wit knife and stones for South Africa, now I dey happy to be back home’ – Ghanaian hairdresser speak
28th May 2026

South Africa security ministers warn against attacks for anti-immigration protests as Ghana evacuate ova 800 citizens ova xenophobia on Wednesday
26th May 2026

Popular Ghanaian actress Beverly Afaglo die four days to her birthday at age 42
24th May 2026

Temi Otedola and Eazi welcome dia first pikin
21st May 2026

Alexx Ekubo family reveal wetin kpai di actor and wia e die
13th May 2026

Nigerian fashion designer welcome arrival of baby girl wit Instagram page for di pikin
13th May 2026

Top medicinal benefits and history of garlic wey go help your health
31st May 2026

Horse Eye Bean (Ukpo) – Di soup thickener wey dey give strong bones and teeth
16th May 2026

Wetin be norovirus wey make ova 100 passengers fall sick for Caribbean cruise ship?
10th May 2026

Wetin be di benefits of regular sex for di bodi and mind?
2nd May 2026

Squad list of African kontris wey dey go Fifa 2026 World Cup
2nd June 2026

PSG win Champions league back to back afta penalty shootout against Arsenal
30th May 2026

2026 World Cup: National teams wey don announce dia squad for di tournament
29th May 2026

Di advantage wey PSG get pass Arsenal as dem go face off for di Champions League final
28th May 2026
BBC Pidgin Social networks
Di one wey dem dey read well well
- 1Rivers of drama as reinstated APC faction sack govnorship candidate wey Wike dey suppport – wetin go happun next?
- 2US go close down 30 embassies across African cities
- 3Nigerian teachers protest abduction of schoolchildren and teachers as victims still dey captivity for ova two weeks
- 4Pastor Adeboye react to insecurity wey dey rise for Nigeria
- 5Why Ghana authorities suspend fresh registration of citizens for evacuation from South Africa, warn against non-essential travel



















